Saturday, September 24, 2016

Korede Bello- Mongo Park Lyrics.. @ MrCoMusic


TEACHER:-    Yes, which one of you Can tell me who discovered river Niger 

DAVID:-         Uncle is Mungo Park

TEACHER:-   Can you give her a round of applause?

KOREDE:-     Sir, i was thinking, i mean we were thinking If Mungo Park discovered river Niger, Then who discovered Mungo Park ..?
[Verse 1]


Korede bello eh…
Oga don jazzy, tuale! when you go marry
Sheybe you get money
Why you dey dulling
Yesterday orobo, today na lepa
Shey na omo dudu abi omo pupa
No kill yourself, kill yourself
Pick one already
Wetin you dey find like you wan discover mungo park

[Chorus]